
歌曲下载
选择需要的音质。若源文件暂时不可用,我们会明确提示实际提供的音质。
歌词
下载歌词@migu music@ @migu music@ Love (Explicit) - Burna Boy Produced by:Dre Skull Na who go dey by your side if you waka through the fire-fire? Follow you stand inside the fire hm? Na who love me I go love hm Na who love us we go love Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar? Hm Na who love me I go love hm Na who love us we go love No go dey live your life to impress anybody 'Cause some people worse pass satan Na who love me I go love Na who love us we go love Even though you love everybody everybody no go fit love you Fit love you To my mind to my weapon **** the world with a large condom Anytime you dey vex ọmọ I go like make you hear this song Me and you no be Jesus So na only who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh So na only who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh Na who na who na who love us we go love Tí wọn bota uh Leave dem inside gutter uh Focus on your bread and butter uh Feed your sons and daughter Make sure that your mother no suffer Just dey live your life baba Just keep am real and proper huh Focus on better customers You know say Naija no well my brother Search and you will find E no matter if they're close to you Never buy a dream if it's sold to you Ah-ahn ah-ahn No be lie Na who go dey by your side if you waka through fire-fire? Fire fire Follow you stand inside the fire hm? Fire fire Na who love me I go love hm Na who love us we go love Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar? Liar liar Na who love me I go love hm Na who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh Na who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh Na who na who na who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh Na who love us we go love Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh Na who na who na who love us we go love
